A B C D E F G H I J K L M N O P R S T V W X Y Z
MASIGNCLEAN101

Duro Ni Be - Burna Boy feat Phyno lyrics




CHORUS  (BURNA BOY)
 Yeah, duro ni be
 Yeah, duro ni be
 Won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
 Wetin dey sub
 Ma nigga won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
 J-Stunt
 Duro ni be

VERSE 1   (BURNA BOY)
 Ok make I start am from the genesis
 Now before they couldn't tell me anything
 Duro ni be
 When I use to hustle for my hennessy
 Non ******* dey give me hennessy
 Duro ni be
 Take am easy make I roll my medicine
 Me I no dey see my enemies
 Duro ni be
 Malo binu binu why you mad at me
 When I just dey hustle for my family
 Duro ni be
 Omo everyday I just dey thank God
 Say common tenant don turn to landlord
 I don't know no friend I dey with my squad
 Check am na my name dey for the sign board
 Duro ni be
 All year Imma be on to hustle
 I no getty time to go award show
 How me go go sit down dey startty convo
 With this hatin industry niggas I don't know
 Duro ni be
 That na something wey I no go ever do
 Me I rather focus on my revenue
 Duro ni be
 Some people say dey no dey like my attitude
 [Sabi boy]
 Street dey show me gratitude
 Duro ni be

CHORUS   (BURNA BOY)
 Duro ni be oo
 Money malo duro ni be oo
 Duro ni be oo
 Hmm, won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
 Wetin dey sub
 Ma nigga won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
 Duro ni be

VERSE 2  (PHYNO)
 I've been ballin ever since I was in secondary
 Up till now nka na enye ha melody
 Hold up
 They been talkin shit but I don't really care
 Nwanne onye machaa anyi tinye ya ogbunigwe
 Hold up
 Men di good and Imma men di hood
 And Imma men di hood
 And Imma why di hood
 That's why you'll never get the clue
 So gbado anya use your tool
 Before ichota my crew
 I'm the motherfuckin truth
 Iwughalia you go loose nwa
 Kuo with us or you'll get rolled over
 Every year young anyi ka kwu ka old soldier
 Nwa olokpa yi black anyi fu ya anwunya ya roja
 And asa gi yi pink anyi na aku ya n'enu sofa
 Wete list na table if not i'bu joker
 Anyi kuchali large anyi ejekwa kuo na nke mma udoka
 Internationally local
 Ain't na play the game with local
 Anya'm di na the money bia furu deali nna ebroker nwa

CHORUS   (BURNA BOY)
 Duro ni be oo
 Money malo duro ni be oo
 Duro ni be oo
 Togba go malo duro ni be oo
 Won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
 Wetin dey sub
 Ma nigga won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
 Duro ni be
 Won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
 Wetin dey sub
 Ma nigga won gbe wa, won gbe wa, won gbe wa
 Duro ni be
Share This :
Mcdowell